one morning mama buqui dey backyard dey cut grass for hot sun, ha husband lie down for inside house dey sleep, so wen im come wake up e come waka go meet mama buqui come ask her "wetin dey to chop na?"
na im she come provoke "which kind pesin you be sef ehn?, i dey de do cut grass you no come help me you lie down for inside say you dey sleep, nothing dey for you to chop imagine say i no dey town so go make yoursef somtin to chop"
na im papa buqui go inside arrange corrrekt LEM come chop am tyt like this, wen mama buqui finish she come ask am say "wia d LEM wey you arrange dey na?"
huh? i tink say you no dey town na!"
No comments:
Post a Comment