The longest sea bridge for the world, Qingdao Jiaozhou Bay Bridge, for Qingdao, Shandong province, China, officially open on Thursday, June 30. The bridge na 42 km (26 miles) long. imagine fa, this chinese dem no wan gree oo.
we for naija supose do one go abroad tru tru.
chinco people una do well
No comments:
Post a Comment